Deprecated: Optional parameter $name declared before required parameter $keys is implicitly treated as a required parameter in /home/queenkad/public_html/newscourt/wp-content/plugins/LayerSlider/classes/class.ls.config.php on line 71
Naija Skillful Forward Jubril Taofiq Don Open Score Sheet For Slovak Super Liga – Queen Kada News Court

Post Widget 1

Heath Tips

  • In enim justo, rhoncus ut, imperdiet a
  • Fringilla vel, aliquet nec, vulputateDonec pede justo,  eget, arcu. In enim justo, rhoncus ut, imperdiet a, venenatis vitae, justo.Nullam dictum felis eu pede mollis pretium.

Post Widget 2

Naija Skillful Forward Jubril Taofiq Don Open Score Sheet For Slovak Super Liga

Naija Skillful Forward Jubril Taofiq Don Open Score Sheet For Slovak Super Liga

Naija skillful forward Taofiq Jubril don show say en be star boy wit de kind ogbonge goal wai en score new club MSK Zilina football club of sloviakia, as en clear dia doubt make dem know say Naija pikins sabi work no be mouth only .

Diz former goal scorer for Valadares Gaia FC of Portugal wai never tai en carry biro sign beta contract wit senior men club Zilina finish work for en club as e score him first sweet goal for Slovak Super Liga .

Na Taofiq first open de post of dia opponent Zlate Moravce as en collect beta pass for en team mate Patrik ilko tear de ball inside net straight for 42 mins. De sweet tin be say de match con favour en team Zilina as match end 4-1 for dia home.

Make we no forget diz Kaduna pikin , wai bin play for Portimonense FC taitai , been de hot like Sokoto pepper for dia preseason friendly matches as en de score and give assist too.

Diz fine player wai de under beta management hand wai dem de call Mr. Augustine Umoh, wai de for ogbodo oyinbo plus nah Swedish registered intermediary and also Mr Chuba Shedrack hand wai be big name scouting Director for north since Taofiq be Chikini pikin dat time.

As e be na, MSK Zilina Sidon numba tiri position for on top super liga table , all man de hope say Toafiq go continue wit diz form wai him so and also make Naija proud too.

Grace John

Related Posts

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *

Read also x