As we waka enta NPFL Matchday 12 for midweek dis time, we go serve una fixtures make una take eyes look am well. This time we go enta predictions match between two strong tori pipu for Naija League make dem sample us Watin dem think for de matta .
These strong pipu don predict ooo. Oyah make una take una kororo eyes see ogbonge predictions of Kingsley Oyero aka Koyero versus Bethel Zephaniah Kalu Aka Bethosky for Matchday 12 make we see who sabi predict pass.
Kingsley Oyero Aka Koyero Predictions
_Enyimba FC Vs Akwa United_ 1x
_Plateau United Vs Jigawa GS_ 1
_Nasarawa United Vs Ifeanyi Ubah_ 1
_Katsina United Vs MFM FC_ 1
_Adamawa United Vs Lobi Stars_ over 1.5
_Kano Pillars Vs Sunshine Stars_ 1
_Heartland FC Vs Dakkada FC_ over 1.5
_Wikki Tourists Vs Rangers Int’l_ over 1.5
_Kwara United Vs Abia Warriors_ 1
_Warri Wolves Vs Rivers United_ over 1.5
Bethel Zephaniah Kalu Aka Bethosky Predictions
Bethel Zephaniah Kalu aka Bethosky
_Enyimba FC 3 Vs 1 Akwa United_
_Plateau United 2 Vs 0 Jigawa GS_
_Nasarawa United 2 Vs 1 Ifeanyi Ubah_
_Katsina United 1 Vs 1 MFM FC_
_Adamawa United 0 Vs 1 Lobi Stars_
_Kano Pillars 2 Vs 1 Sunshine Stars_
_Heartland FC 3 Vs 0 Dakkada FC_
_Wikki Tourists 2 Vs 1 Rangers Int’l_
_Kwara United 1 Vs 0 Abia Warriors_
_Warri Wolves 1Vs 1 Rivers United_
Afta 6pm today, we go see who sabi or who no sabi for de matta.