According to de notice paper wey Chief Operating Officer of league bodi, Oga Salisu Abubakar sign , say matches wey dem don shift nah Matchday 22 of Match Numba 216 Akwa United and Rangers I... Read more
As MatchDay 13 don end make una use eye see clubs wai make pipu smile, clubs wai chop draw soup and doz clubs wai cut pipu tickets join. Make una take eyes follow see results for proper enfo... Read more
Participants at the NLO Berackiah/Abigol Football Coaching Clinic have been urged to leverage on the delivery as the 5-day programme commenced in Kano on Monday for the North West geopolitic... Read more
Katsina United striker Samuel Kalu has conceded that the 1-0 win over Jigawa Golden Stars has given them ‘more belief’. Kalu scored to give the Changi Boys the win, and the forward insisted... Read more
The NWFL Premiership resumed last Wednesday with a series of entertaining clashes across the country, with a hugely anticipated South-south derby between Delta Queens and Bayelsa Queens endi... Read more
As League don de hot de go like Ghana pepper inside palm oil stew, all clubs don de arrange dia sef for Match-day 10 to tackle each oda hot hot make dem for hold points based on who dem be.... Read more
By Jide Bodunde Plateau United vs Rivers United. PP Nasarawa United vs Akwa United An accelerated beginning for Nasarawa United but a quiet last three matches for the Lafia based side. After... Read more
Wahala no dey finish for son of man as TM of Nasarawa United Oga Solomon Babanja don enta serious wahala wit League Management Company (LMC) as dem charge am for wearing foreign jersey come... Read more
Continental big boss dem, Enyimba FC don Comot clear Nasarawa United doubt for dia own house, as dem collect solid tiri points for dia hand korokoro . Solid Miners pikins dem wai comot befor... Read more
Chai!! garri don swell pass water as Dreamstar senior Coachy Anya Ugochi don waka Comot for dia club as bodi no sweet her again for dia mata. Even as belle de totori her say senior women lea... Read more