As Naija Proffesional Football League (NPFL) don de small small near to close curtain for the season , na so all man de try de arrange en house make dem for no pushu dem go meet dia juniors... Read more
De Benue Top sports strongman Oga Mike Idoko don open up talk say en support still dey gidigba for Lobi Stars of Markudi even as dem tell am to step aside as vice club chairman for Lobi. Oga... Read more