As Nasarawa United don see way arrange dia sef back to winning ways, as dem vex grab tiri points Comot for Akwa United hand sharperly for dia kabala for NPFL Matchday 10 . Adamu Hassan and C... Read more
By Jide Bodunde Plateau United vs Rivers United. PP Nasarawa United vs Akwa United An accelerated beginning for Nasarawa United but a quiet last three matches for the Lafia based side. After... Read more
Kwara United star boy Jide Fatokun don add age to en former age today , de skilful player con tok say for diz en biyday, de only gift en wish to get nah make dem grab all de tiri point for d... Read more
Yawa don gas oo Laslas, as League Management Company (LMC) don nack Heartland Football Club of Owerri beta kondo for head for wearing scam jersey for Matchday 9 . Make we no forget say na fo... Read more
Continental big boss dem, Enyimba FC don Comot clear Nasarawa United doubt for dia own house, as dem collect solid tiri points for dia hand korokoro . Solid Miners pikins dem wai comot befor... Read more
Nasarawa United defender Tebo Franklin has described his side’s 1-0 defeat to Plateau United in the Nigeria Professional Football League (NPFL) week seven on Friday as “disappoin... Read more
As de waka cum tak bi for Nasarawa United wai never loose one single game since Nigeria Professional Football League (NPFL) season start don loose dia chinkili bragging rights for unbe... Read more
De head coach of Plateau United Coach Abdu Makaiba don come out to say dem no ready to stop to dey win matches as him boys moral don climb up afta dem clear Nasarawa United doubt wit 1-0 win... Read more
Tebo Franklin, Nasarawa United central defender don finally clear the tori wai de stroll round for internet say en get plans to waka leave de Solid Miners . Tatafos jus de circulate say him... Read more
Nasarawa United central defender Tebo Franklin has said that reports claiming he is looking to leave The Solid Miners are false. Rumours had been circulating that the player was keen elsewhe... Read more