Deprecated: Optional parameter $name declared before required parameter $keys is implicitly treated as a required parameter in /home/queenkad/public_html/newscourt/wp-content/plugins/LayerSlider/classes/class.ls.config.php on line 71
WE TRY OUR BEST TO GRAB POINT FOR ZILINA HOUSE ,BUT E NO WORK. YUSUF BAMIDELE – Queen Kada News Court

Post Widget 1

Heath Tips

  • In enim justo, rhoncus ut, imperdiet a
  • Fringilla vel, aliquet nec, vulputateDonec pede justo,  eget, arcu. In enim justo, rhoncus ut, imperdiet a, venenatis vitae, justo.Nullam dictum felis eu pede mollis pretium.

Post Widget 2

WE TRY OUR BEST TO GRAB POINT FOR ZILINA HOUSE ,BUT E NO WORK. YUSUF BAMIDELE

WE TRY OUR BEST TO GRAB POINT FOR ZILINA HOUSE ,BUT E NO WORK.  YUSUF BAMIDELE

Naija skillful midfielder Bamidele Yusuf wai de play for senior men club Spartak Trnava for inside Slovakia comot shine like star for afternoon time as en arrange beta performance against MSK Zilina for away match wai no end well for dem laslas.

Former Obazz FC player wai stand gidigba for 90mins witi ogbonge performance for de match wai bin de favor dem ti en Naija broda Taofiq Jubril wai de play against dem finish work for 88min against Trnava
As en equalizer come balance game 1-1.

Dele teammate wai dem call am Twardzik Laslas bcos of pressure come mistake do own goal wai favor Dia opponent for dia house wai match end 2-1 for Zilina favour.

Na so www.queenkada.com.ng enta for Tori talk witi Dele come ask am say how en feel for diz match wai dem nearly grab point go back house, Dele come shake head say, ” De match nah very strong match, our opponent no bad for field sha, but I feel say we play pass dem, only say e no just favour us diz time.

E come add talk say, “We try our best to hold tiri point, Tili tinz con change for us for Las minit, as dat equalizer enta, plus de own goal Join for extra time wai dem add, de tin pain me well well say we no carry point Comot from Zilina house.”

Laslas de 21 years old player con end talk Say ” Na to go back house go work more, Bcos my wish nah make we end as first top 3 for de senior men league, and I go de continue to put all my muscle make my club for reach top top for table.

As be so Spartak Trnava Sidon as number 4 for on top table witi 35 ponkwe for Slovak Super Liga .

Grace John

Related Posts

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *

Read also x