Tag: NPFL21

We Play Nasawara United like Say Na Cup Final – Coach Gabriel (Audio)
We Play Nasawara United like Say Na Cup Final – Coach Gabriel (Audio) De new part-time Coachito of MFM FC Gabriel Lekan don show say…

MFM Coach Don Enta Spiritual Level: “Na God Confirm Our Tiri Point”
De new senior Coachito of MFM FC Coach Gabriel Lekan, wai take over afta coach Bolus talk say en no do again and de management…

NPFL MATCH-DAY 10 GO RED TODAY AS E BE VAL DAY EDITION
As League don de hot de go like Ghana pepper inside palm oil stew, all clubs don de arrange dia sef for Match-day 10 to…

Warri Wolves: ‘We no go seedun for ground for long’ – Austin Johnny
Warri Wolves don giv dia fans wetin oyibo pipu dey call assurance say dey team no go rise again like the dry bone of de…