As Naija Proffesional Football League (NPFL) don de small small near to close curtain for the season , na so all man de try de arrange en house make dem for no pushu dem go meet dia juniors... Read more
Coach Godwin Gibson de head coach of Dino Sporting Club don comot hail en boys well say dem get doings as dem take finish work against Gbagada FC to take enter finals for inside 2022 Creativ... Read more
Party jollof don set for Go-Round players and officials as dem don collect beta giveaway of five hundred thousand naira diz Friday morning as e dey hot . Bro Felix Obuah wey nah him be de E-... Read more
Head Coachito of Akwa United, Kennedy Boboye don talk say Match-Day 27 of de Nigeria Professional Football League Fixture suppose make dem show am for TV as nah very big match. De Coachy wey... Read more
Kano Pillars senior man, Nyima Nwagua don say en team no dey fear de face of Akwa United coachy Kennedy Boboye atal, as dem ready to scrape promise keeper hair for inside NPFL MatchDay 27. M... Read more
De Coachito of JVC Volleyball Club of Bauchi don drop yarns say dem wan gain promotion inside Naija volleyball Premier League. Dada wey tell tori pipu for inside kaduna afta dem finish 3-1(2... Read more
Team Kada don stand gidigba as champions inside U18 Girls, U19 Boys and Senior Men side for 2021 President Beach Volleyball Cup wey just finish for inside Kaduna. Kada Emeralds beat Pro Spik... Read more
Kada Emeralds go face Team Kogi for final U18 Girls category wey de go on so inside 2021 President Beach Volleyball Cup for Kaduna. Kada Emeralds wey shock many many pipu as dem come from 1... Read more
According to de notice paper wey Chief Operating Officer of league bodi, Oga Salisu Abubakar sign , say matches wey dem don shift nah Matchday 22 of Match Numba 216 Akwa United and Rangers I... Read more